Runtown – If E Happen For Lagos mp3 download
It’s Mystro on the beat baby
If you no know big man
You never know person
You no shine your eyes
You never see something
You never party for Eko
Omo you never do nothing
Government na yawa oh
Dem no dey do nothing
Na so dem waka, waka, waka
Everybody searching for the answer
The matter, matter, matter
If you ask me, who I go ask am?
Omo wetin dey pa, pa, pa?
Governor talk say “na Federal”
The same reason why the rich is getting
Richer na the reason why poor man still dey japa
If e happen for Lagos
Make e dey inside Lagos
And as e happen for Lagos
Make e dey inside Lagos
If you no know big man
You never know person
You no shine your eyes
You never see something
You never party for Eko
Omo you never do nothing
Government na yawa oh
Dem no dey do nothing
Gats keep am on a…